Skip to main content

2Baba - Oyi lyrics




Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come
And no be every (breast*) wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you wan do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me your mugu
Airtime 30 billion no go do you
Airtime (?) oga no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you
Ahh
Oyi
A lo mayen ko ri gbo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
A lo mayen tu gbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
If body dey hot you, drink water
No come, come dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you (Ehen!)
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla
I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you
Airtime 30 billion no go do you
Airtime (?) oga no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you
Ahh
Oyi
A lo mayen ko ri gbo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
A lo mayen tu gbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Ahh
Oyi
A lo mayen ko ri gbo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
A lo mayen tu gbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own and you go do your own
Anything wey remain na bone we go bone
Cause life is too short for debating
Levels too cure for you, na wetin?
Ahh
Oyi
A lo mayen ko ri gbo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
A lo mayen tu gbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Live show, live show
Mixing zeenofoster

Popular posts from this blog

Teni - Case Lyrics

[Intro] Iye hey hey, huh oh oh Pem pem ijele bem Pem pem ijele bem Pem pem ijele bem [Verse 1] I slap police for your case oo I go to war for your case oo I go to court for your case I climb the bridge for your case oo Enter water for your case oo I punch the judge for your case oo Anything you want baby, get for you baby [Chorus] For your case oooo elele le for your case oo ho huh ho no For your case oooo elele le, for your case oo ho huh ho no Cause my papa no be Dangote or Adeleke but we go dey ok yea yea But my papa no be Dangote or Adeleke but we go dey ok yea yea I go go Oshodi for your case, I go slap Agbero for your case I go call M.C oluomo, I go report all of them I go go Oshodi for your case, I go slap Agbero for your case I go call M.C oluomo, I go report all of them [Verse 2] So tell me what the hell are you waiting for If nah to chop indomie, you go chop If nah to soak garri, you go soak What the hell

skibii - Sensima lyrics

Gbefun eh o collect Owole owo net Kpakam body too correct Oh no no no Erima no forget Moniko gbefun O collect Owole owo net Kpakam body too correct She say she love me Eyan loveth Sensima why you dey fall hand Benzema Why you wan dey dull am? Sensima This kind dance you dey dance I’m doing the singing You’ doing the dancing…Sensima Ah woyiwo Why you wan dey do me long thing? Shey o gbeno sori o Why you dey do me strong thing? Ya ya Ah woyiwo Why you wan dey do me long thing? Shey o gbeno sori o Why you dey do me strong thing? Ya ya ya ya Gbefun eh o collect Owole owo net Kpakam body too correct Oh no no no Erima no forget Moniko gbefun O collect Owole owo net Kpakam body too correct She say she love me Eyan loveth Sensima why you dey fall hand Benzema Why you wan dey dull am Sensima This kind dance you dey dance I’m doing the singing You are doing the dancing…Benzema Why you dey